Released: April 7, 2020

Featuring: Akon

Songwriter: Akon Skales

Producer: Rage

[Intro]
Yeah
Aribariba
Akon
Is okay
Is okay
S to the k

Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
(Akon)
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo

Mr skales on a mission
Them dem see am
Don’t know

[Pre-Chorus]
I dey hustle for my daily bread
Oluwa cover me
I know this life is a struggle
But my hustle sure for me
Do your own make I do my own
I no like long story oo
If the money no be mine
Ko si oun to kan mi oo
Yeah

[Chorus]
Kowope
50 million
Kowope
Pay me my money now
Kowope
Me nor like no drama
Kowope oo
Kowope

Kowope
50 million
Kowope
Pay me my money now
Kowope
Me nor like no drama
Kowope oo
Kowope

[Verse 1]
No be emergency
But I’m all about my currency
Hmm asin currently
Na money be the demon wey dey torment me
And I nor fit resist the temptation
Based on my situation
Ahh no be say I poor
But like Oliver Twist I want more ye

[Pre-Chorus]
I dey hustle for my daily bread
Oluwa cover me
I know this life is a struggle
But my hustle sure for me
Do your own make I do my own
I no like long story oo
If the money no be mine
Ko si oun to kan mi oo
Yeah

[Chorus]
Kowope
50 million
Kowope
Pay me my money now
Kowope
Me nor like no drama
Kowope oo
Kowope

Kowope
50 million
Kowope
Pay me my money now
Kowope
Me nor like no drama
Kowope oo
Kowope

[Verse 2]
Akon
I never been a money man
But they all call me the money man
I heard them say he got a underground
Give me my motherfucker money then
Cos I’ve never play when it comes to my doe
9 millimetres I will not disclose
My enemies is getting too close
And I keep that face
They don’t know my place
I keep my money in a nap sack
Too much too carry in a backpack
Don’t even think you can rob that
Two shots
Pooh Pooh
Take that

[Pre-Chorus]
I dey hustle for my daily bread
Oluwa cover me
I know this life is a struggle
But na hustle sure for me
Do your own make I do my own
I no like long story oo
If the money no be mine
Ko si oun to kan mi oo
Yeah

[Chorus]
Kowope
50 million
Kowope
Pay me my money now
Kowope
Me nor like no drama
Kowope oo
Kowope

Kowope
50 million
Kowope
Pay me my money now
Kowope
Me nor like no drama
Kowope oo
Kowope

[Outro]
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo

Skales

Raoul John Njeng-Njeng (born 1991 April 1) better known by his stage name Skales, is a Nigerian rapper, singer, and songwriter. In 2000, he started writing rap songs in Kaduna. Between 2007 and 2008, he travelled to Jos to work with Jesse Jagz and Jeremiah Gyang.

Skales was born and raised in Kaduna State, but originated from Edo State. He grew up in a single-parent household with his mother, who did menial jobs to nurture him. Skales became interested in music while regularly attending his mother’s cassette store. He met producers Jeremiah Gyang and Jesse Jagz while attending the University of Jos (Unijos). He took part in the Zain Tru Search Competition during his time at Unijos and won the competition’s North Central region. Skales left Unijos his junior year and attended Lead City University, where he graduated with a degree in office management and technology. His debut single “Must Shine” was released to critical acclaim. In an interview with This Day newspaper in 2013, Skales described himself as an entertainer whose music is influenced by his surroundings. His 2009 release “Heading for a Grammy” was inspired by Kanye West’s “Jesus Walks”. The experiences he was going through at the time helped shape the scope of the song, which is an ode to self empowerment.

Skales popular songs